
Choose your script
Read the Song Lyrics
Hey, come see you
Time, hey, time
Testimony time, Hallelujah!
Time, time, time, time, time
Tell your neighbor
Baba don do wam again
Baba don do wam again, oh
(Baba don do wam again, oh)
E don do wam again
(Baba don do wam again, oh)
The thing way shock the enemy, oh
Na my God, don handle wam again
Whoa, all together
Baba don do wam again, oh (again, oh)
He lift me higher again, oh
(Baba don do wam again, oh, again, oh)
From zero to hero again, oh
(Baba don do wam again, oh, again, oh)
Baba don do wam again, oh
(Baba don do wam again, oh)
Last year they cry, this year they dance
Now Jehovah turn my story to chance
People will laugh me (oh)
Don they ask me (whoa), now where you go?
I say, now Jesus bless me (whoa)
He picked me from grass to grace
Put celeberation for my face
Who fit do wam (nobody fit)
Only my baba wey never quit
Baba don do wam again (again)
Hey, e don do wam again
(E don do wam again, again)
The thing way shock the enemy, oh
(Baba don do wam again, again)
Na my, na my God, don handle wam again
Yeah, oh-oh
(Na my God, don do wam again)
Hey, when devil think say I go fall
God raise me, stand gidiba tall
Every setback turn to setup
(Now my season of divine lift up)
Blessings full everywhere
Na grace I they wear like underwear
Joy overflow e no they end
Because my baba na my bestfriend
Hey, who wake me up this morning?
(Baba don do wam again)
Who give me peace when storm they blow?
(Baba don do wam again)
Who put food for my table?
(Baba don do wam again)
Who make me smile for no reason?
(Baba don do wam again)
E make you dance, oh, dance, oh, dance, oh
We give him praise, oh, praise, oh, praise, oh
E don do wam again, oh
(Baba don do wam again, again, oh)
Baba don do wam again
(Baba don do wam again, again, oh)
Hey, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah…
(Baba don do wam again, again, oh)
Hey, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah…
(Baba don do wam again, again, oh)
