If You Get A Woman Hold Am Tight Lyrics

Lyrics & meaning

Big Thug Boys

Babyboy AV

ReleasedOctober 21, 2022 GenreWorldwide

Choose your script

Read the Song Lyrics

Lyrics text size: 100%

(Ladies and gentlemen)
(AV)

If you get a woman, hol’ am tight o
Me and my guys, we dey for bike o
Na her allocation dey for mind o
If you leave your woman, she go off pant o
No be lie o
We go use the raba blind her eyes o
Me and my guys, we no dey smile o

Big Thug Boys, we no dey lie o
Big Thug Boys, we no dey fear nobody
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah

The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout, “Mogbe o!”
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe oh, ah

We dey wear coat, we dey wear ice o
All of our enemies, dem broke die o
No competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions
Say we dey fly high, mayne, we never fly low
If we dey move, we no dey fear go slow
No-no-no competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions

Big Thug Boys, we no dey fear nobody (fear nobody)
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police (na police)
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah

The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout, “Mogbe o!”
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke oh
Mugbele, mufere mufe oh

The thing dey hit, the thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout, “Mogbe o!”
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o

(Kulboi)